on the beat i be murderer
on the street omo won daran
me i be the life of the party
coming from the bottom now we’re up here
ooh eeeh
any bad feeling make them throw way
open your teeth i be coolgate
start to dance no dey wait
na wetin de cause delay
start to de dance if you relate
your hands in the air if you relate
start to de dance if you relate
your hands in the air if you relate
believe i be number one
even you de underate me
i be the beat murderer
on the beat no one fee chase me
believe i be number one
even you de underate me
i be the beat murderer
even if i’m lost no one fee trace me
make una de blow your trumpet paranraran ranran ran ran
for my party no more dulling paranraran ranran ran ran
make you dance away your sorrow
oooh eey
ibanuje lagbo way
no way
start to de dance if you relate
your hands in the air if you relate
start to de dance if you relate
your hands in the air if you relate
believe i be number one
even you de underate me
i be the beat murderer
on the beat no one fee chase me
believe i be number one
even you de underate me
i be the beat murderer
even if i’m lost no one fee trace me
believe i be number one
even if i’m lost no one fee chase me
i be number one
wooor wooor
believe i be number one
even you de underate me
i be the beat murderer
on the beat no one fee chase me
believe i be number one
even you de underate me
i be the beat murderer
even if i’m lost no one fee trace me