[Lyrics] Jayvoice – Silence

i wonder why you no de get tire all the fake love you de shower na me de build you de scatter with you lie you fee build a tower why you de hate on your brother instead of supporting one another why you de hate on your brother make i see you winning is […]

[Lyrics] Jayvoice – Trace

on the beat i be murderer on the street omo won daran me i be the life of the party coming from the bottom now we’re up here ooh eeeh any bad feeling make them throw way open your teeth i be coolgate start to dance no dey wait na wetin de cause delay start […]

[Lyrics] Jayvoice -Water and fire

somebody call the fire fighter my brother don catch fire Jayvoice the Producer you be my brother even though we no be same mother why you de scatter everything wey be say i de gather things you de do de tire me you still de fire me somebody call the fire fighter my brother don […]

[Lyrics] Jayvoice – Snow

hmm yeah yeah mama no worry i know things are had right now your son no go go astray don’t worry if u no see me for a while no panic mama ehh no worry your son no go go astray make u just dey pray komo kore wale so many times i tired so […]

[Lyrics] Jayvoice – Day

iyalode igbalode Jayvoice the producer Baderman lionsnely yeah hola celo how you doing can someone talk to me or i’m lonely only you know how i’m feeing i’m sure you know how i’m doing only if i have wings i go fly away i need somebody to take me away cos i’m drowning in my […]

Jayvoice – Let you go lyrics

I regret I met you girl I should have left you there I promised to love you girl But I regret that I met you girl Girl you promised to love me Now you leave me lonely Oh girl you keep me running While your kept me calling What you did ain’t funny And you […]

Jayvoice – River Lyrics

See they call me Jayvoice huuh yeah Oh I’m sorry if I’ve done anything bad to you Oh baby I’m worry Cos have been waiting for you I’ve been waiting all night Before the moon before the sunrise Oh girl don’t do me wayo If you leave me now where I go go Oh girl […]

Jayvoice – mamacita Lyrics

Oh girl have been watching from afar ‎ypure so pretty girl no by lie ‎oh girl you captivate my heart even very from afar ‎ ‎ifunaya Baby no denial baby ‎na only you fee to quench this fire baby ‎ ‎ ‎many men many men ‎don come and go ‎baby girl I’m here to stay […]

Jayvoice Flower Lyrics

hi i’m sorry for what i have done (Jayvoice the Producer) gone are the days that we love each other whether it’s good or bad we never bother i never knew the sun could set without you by my side i never thought i would wake up without you by my side o girl you […]

Jayvoice – Ayomi lyrics

my baby fire fire de go na you de give me joy fire de go i no go ge tired you are my desire baby jowo talk to me you’re the only one heaven sent to me ayomi gbotemi setemi never follow bad belle gum body tete se temi never follow bad belle gum body […]

Hitz Trends Studio
where your idea becomes audible
industry standard output
Jayvoice
Jayvoice the Producer
+2348100526724
96 surulere estate iyana sheu agric olomi ibadan
0:00
0:00